Billirano – I Really Gat Nothing To Say Joy Is Coming Igbawo Loma De Lyrics MP3 Download Audio
Billirano, A Versatile Artist And Songwriter Comes Through With Another Yet Amazing Song, Which Is Making Hits.
Lil Shappi (Lomoyen)
Eh ah ayy ah ah (oh na na ah ah ayy) Iam iam i am billirano (higher billirano) As you know it’s your boi waziyung Little zino lomoyenI really gat nothing to say
Joy is coming igbawo loma de eh And e dey be like say e late And na me the family go blame Hmm na my life moya gbe dada Kodigba tinba ya omo dada Oni fake life self they gara One day he go Dey balanceWho be you
You no fit give God the glory Awon kan ti ku Awon kan beeni cemetery Hmm All my gees they para Baba jowo bamishey Nobody go do am for me wabamishe (baba wabami shey)If no be God where I for dey
Hmm that time money no dey But las last hustle go pay ehh (hustle go pay) Mi o fe oshi moh oga ade Jara malo sunle Sharp sharp no go delay eh Shebi wonti fi ojudi mi nigba kan Shebi wonti fi oju di nigga won Wonti fi oju di nigga won See i no go stop Say i no go stop to drop this gbedu Say una go chop Say una go chop till you belle fullFine boi
No shishi for aza Lati ten years back then moti japa Man gats to hustle for muller But I no know when God go answer My best food na garri That time no time for konji Even if you call your Padii E no go pick your call if you ask for money Now boys don dey para Dem dey look for raba Dem no like wahala Everywhere don scatter ah Now boys don dey para Dem dey look for raba Dem no like wahala Everywhere don scatter ahWho be you
You no fit give God the glory Awon kan ti ku Awon kan be ni cemetery Hmm All my gees they para baba jowo bamishey Nobody go do am for me wabamishe (baba wabami shey)
Leave a Reply